Shatta Wale – Night Meetings Lyrics
Shatta Wale – Night Meetings Lyrics
Shatta Wale – Night Meetings Lyrics. Ano dey fear nobody
That be my life I dey live with no fears
I dey appreciate every moment
I just dey be myself no stress
You say music be branding
But me I say music be therapy
If ano dey drive Range Rover Mercedes
Ano go talk for music
I say my name be Shatta Wale
I be product that be my label
Go ask Asamoah Gyan how many beats man dey play for table
CHORUS 2x
Kum) am3 s)))
Anfe dum meeting everyday ni aw)
RELATED: Shatta Wale – Mafia (The Truth EP) (Ghana MP3)
VERSE 2
Me I like been humble
I stand up say what be true no bias
See dem try to fight o
Wonder how dem feeling right now
I know dem try many things
But my liver no be like demma liver
Ano fe kai many things
But I remember when dem say me ano go fe deliver
I dey school demma favorite head master
I dey give dem news broadcaster
So so lie dem dey lie say dem know ministers wey dey smoke
What’s up black Rasta
CHORUS 2x
Kum) am3 s)))
Anfe dum meeting everyday ni aw)
VERSE
Ano dey fear nobody
That be my life I dey live with no fears
I dey appreciate every moment
I just dey be myself no stress
You say music be branding
But me I say music be therapy
If ano dey drive Range Rover Mercedes
Ano go talk for music
I say my name be Shatta Wale
I be product that be my label
Go ask Asamoah Gyan how many beats man dey play for table
RELATED: Shatta Wale – Mafia (The Truth EP) (Ghana MP3)
JOIN TOPGHANAMUSIC WHATSAPP GROUP FOR UPDATES
Help us keep this project alive by donating any amount to:📱 Mobile Money: 0205241541👤 Name: Muwafaq Yunus Every bit counts, and your support means the world to us! 🙏🎶