Lyrics

Black Sherif – Soja Lyrics

DOWNLOAD MP3

Black Sherif – Soja Lyrics

[Verse 1]
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving I won’t believe you, no
Cause how far could I go? (How far could I go?)
Heya!

I’m too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me I’m celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (My own body, my own body)

[Pre-Chorus]
My own anxiety
My inferiority what what what
Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast

[Chorus]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

[Verse 2]
Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (A very dark season)
This season is a very dark one o (A very dark season)

[Pre-Chorus]
My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast

[Chorus]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

[Outro]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

Muwafaq Yunus

Muwafaq Yunus, is an entrepreneur, a professional music promoter, blogger, content marketer, webmaster and overall I.T enthusiast. My passion for creating high-quality content means I take pleasure in providing you with an enriching experience here on my website. If you find my website valuable, please support my work by sharing it with your friends, relatives and also on your social media profiles. Contact us for advertisement placements, article publication, business proposals, brand awareness, music promotions & partnerships on; Whatsapp/Call: +233 554 621 646/Email: [email protected]. Thank you for your continued support, until next time, keep the groove alive, and remember, music is the ultimate time machine.

Latest Updates

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button
Close

Adblock Detected

Adblock Detected

Please note that, we use ads funds to make this website accessible for you. You have to disbale adblock to access the full features of this website.