Shatta Wale “Unicorn” (Lyrics)

Top Ghanaian recording and performing artiste, Shatta Wale returns with another melodious tune captioned, ‘Unicorn’. Below is the lyrics to the song to enable you to sing along.
DJ Mizzy
DJ Mizzy  - The Boss 28.7k Views
Shatta Wale Unicorn
Shatta Wale Unicorn

Shatta Wale Unicorn Lyrics:

The soul dey want but the body make weak
They want the change but nobody no dey speak

Last year I collect money like a thief
They say I finish but I keep dropping the hits
I change the plan I make dem wonder who be this
6 months JJC start to dey pick
I change my price like I’m doing tonaton
After I perform den you know s3 yap)n
You for tell the people the truth stop dey Jon
For Tik tok dem dey call me dr likee
I dey make dem laugh like Kevin Hart
I show dem love I dey talk the facts
Me I dey fight dem if dem call the shots
Peer pressure make dem get last

I’m on fire
Make nobody near this time
I dey tell you you for fear this guy
I say I no be your normal guy normal guy
I’m on fire
Make nobody near this time
I go cut your asankoli from this sky
I say I no be your normal guy normal guy

Every baby wey dem born dey make a step
To get the money just dey come with mindset
Your body dey work but maybe your brain bed
You no go Togo how much more Cape Verde
You no want do am so you no know what be verb
You no get love so you no know what he care
You say you ready but I see you no prepare
What a fault but you no want go repairs
God time but dem say black magic
Dem no fit believe what dey happen
If you no know my journey stop chatting
If I open this for your top hell party

I’m on fire
Make nobody near this time
I dey tell you you for fear this guy
I say I no be your normal guy normal guy
I’m on fire
Make nobody near this time
I go cut your asankoli from this sky
I say I no be your normal guy normal guy

I fill up the stadium 360
11 days promo we do history
No TV no radio just IG
MDK say post for FB
Shouts to Sammy flex for that opportunity
Hip life Ghana music no get unity
My guy try for London Reggie Zippy
But dem still no wan see dis.
Me ano dey do moaa
All my shattas know I no be cool man
If you no want pay we dey pull am
South London Mitcham youth man go ask pimpim

Only money wey I come for
I thank the fans dem dey do am for my comfort
I know my ghetto youth ano dey do pompous
I dey live my life normal make the money normal
You dey TV you dey talk say shatta wale dey do many wrongs
How many times you go complain
I say some of we be that unicorns
Do you know unicorns at all
Have you read about unicorns at all
Have you seen a unicorn at all
Ask your people about dem unicorns

I’m on fire
Make nobody near this time
I dey tell you you for fear this guy
I say I no be your normal guy normal guy
I’m on fire
Make nobody near this time
I go cut your asankoli from this sky
I say I no be your normal guy normal guy

THE END!!!

Also, check out these trending music albums in Ghana;

Do you find Topghanamusic helpful? Please CLICK HERE to give us five(5) stars rating!

TAGGED:
Share this post
DJ Mizzy
By DJ Mizzy The Boss
Follow:
Muwafaq Yunus is a Ghanaian-Nigerian blogger from Zaria, Kaduna State, Nigeria. He currently lives in Tamale, Northern Ghana's capital. He is one of Ghana's most prominent music publishers, better known in showbiz as DJ Mizzy & Top Ghana Music. He is the founder of Top Ghana Music, and currently the head contriver for TopGhanaMusic's parent company Musicinhd Records. For massive publications, promotions & brand awareness, WhatsApp only: +233 544 196 596
adbanner